Thursday, 1 May 2014

Nyanya Again??? Haba?

I use pidgin to communicate when I'm angry so pardon me on this one.

Fest I bin tink say na joke ba? But afta I realized it was true *^%~#!"^%&*~#<;.>
That was how I felt cos I can't explain it.

God forgive me cos i actually suspected a terrorist attack today. I honestly feel guilty for that anticipation.
But d tin wey dey pain me pass b say, common Nigerians wey no fit afford to stay for haws to enjoy may day, common pipo wey gats hustle to chop, pipo wey just dey mind their own; na dem dey suffer all these kind rubbish. As if once is not enough, they stroke twice within the same area. I don't have time and energy to play the blame game but just a prayer and pronouncement of Judgement to these sets of people.

The Terrorists:
God punish the dirty mout dat says they are fighting for God #Nonsense#
Cowards!!!
Plan date, time and venue with these common Nigerians you kill daily and see if you are fit to be called a terrorist. Soon you shall all discover what terror is when you encounter the anger of honest men you have been taking by surprise. Jungle justice shall be your lot and the Mercy of God will never find you.


The Government:
Shame on You!
So eagle square bin get tite security shey? While Nyanya dey blow anyhow. No worry. No Condition is Permanent. Greater people have sat in high places since the inception of politics but where dem dey today? Abi una neva hear say common apple don eva kill somebody ba?
God Punish both PDP and APC.


And for politicians wey get hand for all these tins... God's mercy will not find them and they shall taste poverty before they die. I mean the Somalian Famine kind of poverty.

The People:
Thank God na una dey feel am pass. As 2015 don come, if you like collect bag of rice and groundnut oil in exchange for your votes. Shey una don sabi the kind wickedness wey dis pipo sabi? Dem go tell you say dem go bring lite, wata, work, etc. The ball dey ur court cos if e bad pass dis one, dis pipo go enta aeroplane run comot leave una. Use your head to vote and not your stomach.
May the peace of God Almighty rest upon every saddened Nigerian and may God have mercy upon Nigeria.

3 comments:

  1. Very well articulated and clearly stated, i think we need to published it (sense buku for dis info). Nigeria needs people like you. well done

    ReplyDelete
  2. Can we just get over this issue of security ones and fo all? Is governance really this difficult or is the will to take strict measures to combat the insecurity difficult for our leaders to take? We the govern need to stand up now.

    ReplyDelete